Download Lagu MP3 Gratis & Cepat

Cover Lagu Bandana - Fireboy DML, Asake

Download Lagu Bandana - Fireboy DML, Asake MP3

Fireboy DML , Asake

Sedang memuat audio terbaik untukmu...

Lirik lagu Bandana - Fireboy DML, Asake

P (P, P, P) Low-key, all of them don dey notice I'm not joking, all my guys dem, dem know me Since '06, I've been writing this story I no be OG, but if you ask them, dem know me I no dey blow trees, orin lo n yi mi l'ori (l'ori) Music chose me, just know this and know peace (know peace) I dey low-key, but I'm never lonely Sexy ladies, come whine for me slowly Na the love wey I see, na en wey give me liver I be ghetto boy, I be sinner Fear nobody, only Jehovah And I thank the Lord, I dey go far Usain Bolt, mo d'aleba Shout out s'awọn t'emi Shitta Bandana lori bi ti 2Pac Midnight walkers, Karashika, ah Dem never see me coming (joor, joor, joor, joor) Oh, coming (l'Eko) Mo gbe wan ni is coming (ee-you-you, oh-yuh) Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) Wey go foreign (wey go foreign) Oshey, Mr. Money I'm never weak, I never cease (never weak) 'Til eternity, I'm on fire (fire) My legacy will not die (die) My family is for life Where dem dey? Who dem be? (I wonder) Dem go craze, dem go tire Dem go say, dem go say dem no know wetin dey sup Low-key, all of them don dey notice (ah) I'm not joking, all my guys dem, dem know me (ah) Since '06, I've been writing this story (story) I no be OG, but if you ask them, dem know me (gi-gi-gi-giddem) Na the love wey I see, na en wey give me liver I be ghetto boy, I be sinner Fear nobody, only Jehovah And I thank the Lord, I dey go far Usain Bolt, mo d'aleba Shout out s'awọn t'emi Shitta Bandana lori bi ti 2Pac Midnight walkers, Karashika, ah Dem never see me coming (joor, joor, joor, joor) Oh, coming (l'Eko) Mo gbe wan ni is coming (ee-yoh-yoh, oh-yuh) Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) Wey go foreign (wey go foreign) Oshey, Mr. Money Dem never see me coming See me coming Mo gbe wan ni is coming Naija boy wey dey go foreign (Wey dey) wey go foreign Oshey, Mr. Money