Download Lagu MP3 Gratis & Cepat

Cover Lagu Akonuche - Priesst

Download Lagu Akonuche - Priesst MP3

Priesst

Sedang memuat audio terbaik untukmu...

Lirik lagu Akonuche - Priesst

Ọmọ both fear and faith dey ask you to believe in wetin you no dey see Na you go choose I go cut my coat oversize this year I no waka reach here just to waka reach here And if the tables no turn me I go change chair Wetin dem go talk, I don't care God dey my side, I no fear I go waka with akonuche Pass Ebuka, I stubborn (stubborn, stubborn, stubborn) Leave shame for back like bumbum From Abuja to London This year dem go know say I don come Smart work, no be agidi (gidi) Las Vegas, no be Lasgidi (Lasgidi) This song sharp ko dizzy (dizzy) If na useless waka, mó busy (mó Busy) I don wicked now, ṣo ti ri n si? (So ri n si?) Peoplе bad, na the reason (reason) Sincе 2015 I've been singing (Agba singing) You sef try if e easy (easy) E go xup like dream when you sleep, I swear to God almighty Popsi go show in a brand new truck with my mummy in a GAC Before I find wetin I see, my mouth no fit talk wetin I see From this year talk to me nicely Put him as the supremacy Go ask Ebuka, I stubborn Leave shame for back like bumbum From Abuja to London This year dem go know say I don come Pass Ebuka, I stubborn (stubborn, stubborn, stubborn) Leave shame put for back like bumbum From Lagidi to London, eehn This year dem go know say we don come